Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

2021 Nations cup time don shift

Cameroon don come out to announce say the 2021 Africa Cup of Nations go start on 9 January after dem move im date.

 

The tournament bin suppose take place for June and July but dem come change am sake of the unfavourable” weather wey dey inside the country for that time of year.

 

E mean say a number of Premier League clubs fit dey without first-team players for a crucial stage of the season.

 

The 2019 tournament for Egypt go be the first one wey dem go hold for the summer. Before that, the Cup of Nations dey hold for January and February,and e dey clash with the European domestic season dem.

 

The change back to January  mean say the tournament no go clash with the expanded Club World Cup, wey dem go hold for China for June 2021.

The post 2021 Nations cup time don shift appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Coronavirus Fears: 19 Eagles, Rohr ‘Doubtful’ For Sierra Leone Clashes

Philomina Ngozi

Emery: Arsenal Must Recover Confidence At Leicester After Back-To-Back Defeats

Philomina Ngozi

Njoroge Shines, Wins 57Th FirstBank Lagos Amateur Golf Open

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy