Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Aubameyang suspension dey worry Arteta

Coach Mikel Arteta tok say na real big shame say Arsenal no go get skippo Pierre-Emerick Aubameyang for three games after dem no gree comot im ban.

Referee bin book the Gabon striker, 30, sake of the tackle on Max Meyer for  the 1-1 draw wey dem play with Crystal Palace.

 

Arsenal bin appeal against Aubameyang red card but im suspension go stand.Aubameyang go now miss Saturday home kasala against Sheffield United and Arsenal waka go Chelsea, join their FA Cup fourth-round tie tie for Bournemouth.

 

Na him be the Gunners top scorer, as e don kolobi three goals for four Premier League games under Arteta to take reach 14 for the season, while fellow striker wey be Alexandre Lacazette never score for six games.

The post Aubameyang suspension dey worry Arteta appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Barcelona Star Luis Suarez Attempts Stunning Replica Of Famous Liverpool Goal (Video)

Philomina Ngozi

News Wrap Up – Iwobi Hopeful Of Arsenal Comeback Vs Rennes (Video)

Philomina Ngozi

Italy Fantasy’s last Derby Challenge brings you three giant games

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy