Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Benin go be Danger

With the way  wey Benin carry comot Morocco from the Afcon round of 16 , Senegal midfielder Henri Saivet believe say  Benin go hard to play when dem go jam for the quarter-final of the 2019 Africa Cup of Nations on Wednesday.

The Squirrels bin qualify for the knockout stage as one of the best third-place teams after dem draw  Ghana 2-2, come play goalless with Guinea-Bissau and champions Cameroon.

 

Benin no waste time at all as dem comot Morocco for the Round of 16, dem comot the North Africans after dem play penarity shoot-out after the normal time bin end 1-1 to take reach the last eight of the competition for the first time for their history.

 

Senegal meanwhile kolobi their place for the quarter-final after edem kpokpo Uganda 1-0 kondo for the Cairo International Stadium on Wednesday.

 

Saviet don play for all but one of Senagal  last four games,don carry warning give im side of the danger wey Benin fit pose against the Teranga Lions.

 

Senegal bin fall comot for the quarter-final of the 2017 Africa Cup of Nations and dem go dey hope say e no go repeat again on Wednesday.

The post Benin go be Danger appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Dogo Kabiru leaves Nasarawa United

Man on Fire! Nwankwo nets Brace in Crotone win, His fifth goal in three games

Philomina Ngozi

AFCON 2019 Ranking: How Each of The 24 Teams Finished

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy