Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Carla Suarez Navarro go retire for 2020

Spanish tennis player wey be Carla Suarez Navarro don come out to talk say she go comot hand from the sport when the 2020 season to go focus on “other priorities” dem.

The 31-year-old don fall reach 55th for the WTA rankings, down from career-high sixth  wey she bin reach for 2016.

 

Accoring to wetin Suarez Tok, she say she don begin dey get other priorities dem and say tennis na sports wey dey very demanding and wey need plenty of sacrifice.

 

Suarez Navarro, don kolobi $11.58 million for career prize money.Suarez Navarro don kpake two WTA singles titles and lose another nine finals, while she try reach Grand Slam quarter-finals seven times but she no ever make the last four.

The post Carla Suarez Navarro go retire for 2020 appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Round-up: Nwakaeme Hits Brace, Onazi Also on Target In Trabzonspor Win; Uzoho, Moses Missing; Omeruo, Balogun Benched

Philomina Ngozi

D’Tigress should be compensated by Government for Afrobasket triumph – Hughley

Philomina Ngozi

Nigeria seeking first World Cup victory over Argentina

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy