Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Dis fight go shele

Anthony Joshua promoter wey be Eddie Hearn tok say im go do everything wey dey im power to make sure say im arrangee unification fight with Tyson Fury sake of say everybody wan see the fight.

Na The British heavyweights now hole all of the division’s belts between them, after Fury dis gangan American Deontay Wilder,  on Sunday to kolobi the WBC title.

 

But as e dey so the fight no fit shele sake of say Wilder get the option of rematch with Fury and e get 30 days to carry invoke the clause for im contract.

 

Hearn say if that one happen na im be say Joshua go face Kubrat Pulev for one mandatory IBF bout, as the promoter don already start yarn to hold the fight for inside the Tottenham Hotspur Stadium for 20 June.

The post Dis fight go shele appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Re-emerging oil-rich Angola hosts major oil & gas conference under President João Lourenço (by Simon Ateba) President João Lourenço of Angola APO Group – Africa-Newsroom: latest news releases related to Africa

I’ll Bring World Cup experience to NWPL – Danjuma

CAFCC: Enyimba Advance Past Bidvest Wits Into Group Stages

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy