Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

I like wetin Wijnaldum do – Koeman

Netherlands oga wey be Ronald Koeman tok say Georginio Wijnaldum bin sidon yarn with im team-mates about racism before im celebrate as e do for the 5-0 kondo akpako nacking of Estonia.

Wijnaldum and im team-mate wey be Frenkie de Jong bin point to the colour of their skin after the Liverpool star bin kolobi the first of im three goals.

 

E do dis one sake of the racial abuse wey Excelsior player Ahmad Mendes Moreira bin suffer for the hand of Den Bosch fans for the Dutch second tier.

 

Koeman tok say true true Ginibin mention something wey resemble wetin e do for  the dressing room.E say Wijnaldum dey happy with the present Dutch team, where the problem of racism no dey happen.

 

Earlier dis week, midfielder Wijnaldum tok say wetin shele with Mendes Moreira really touch am ontop personal level.

The post I like wetin Wijnaldum do – Koeman appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Rodgers Disasppointed With Leicester City’s Carabao Cup Defeat To Aston Villa

Philomina Ngozi

EPL: Leicester Bag Away Win At Sheffield Without Injured Ndidi; Iheanacho, Success, Balogun Absent

Philomina Ngozi

5 things we loved this weekend; Ndidi, Iwobi, Balogun, & others

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy