Tori wey dey say the Confederation of African Football don decide say Espérance Sportive de Tunis and Wydad Athletic Club – WAC go replay the CAF Champions League Final 2nd Leg fixture.
CAF decide dis one sake of the gbeges wey shele for the second leg of the Champions league between ES Tunis & Wydad Casablanca.
According to wetin CAF yarn, na for neutral ground den go replay the kasala sake of security and fair play rules no dey for the Olympic stadium at Radses (Tunisia).
Dem go play dis match after the Africa Cup of Nations.But for now dem don tell Esperance to return both the trophy and the medals to Caf.
The post Na replay be the solution – CAF tells Esperance to return medals appeared first onCornerstone News Nigeria.