Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Sarri and Ronaldo no get quarrel

Juventus manager wey be Maurizio Sarri don come out to tok am again say e no get any beef or quarrel between him and Cristiano Ronaldo.

The b4 b4 Chelsea oga bin comot the Portugal international for two games in a row.

 

E first comot am for the kasala against Lokomotiv Moscow, come comot am again for the gbege against AC Milan.

 

Ronaldo bin waka straight enter the tunnel , come remove comot the stadium before the game finish on the second occasion.

 

Ronaldo sef tok say e no get any beef with im manager and now Sarri don  insist say nothing like disagreement between dem two.

The post Sarri and Ronaldo no get quarrel appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Overconfidence cost us against Abia Warriors, Says Okagbue

Rohr: We’ll Resolve Dilemma On Chukwueze For AFCON Or U-20 World Cup Duty

Philomina Ngozi

Lawal urges Rohr to build confidence in home based players

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy