Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Zidane say im need Bale

Real Madrid Oga wey be Zinedine Zidane tok say im go depend on forward Gareth Bale even though say im bin wan comot the wales international for setting.

Dem bin dey expect Bale to waka go join Chinese Super League club Jiangsu Suning for July.Zidane tok that time say im waka comot go be better thing for everyone” before Real come later block the movement.

 

Now their chacha sign Eden Hazard don wound for thigh for training on Friday and now Zidane don dey consider Bale for their La Liga opener for Celta Vigo on Saturday.

 

The injuries mean say Colombia playmaker James Rodriguez fit make im first competitive appearance for the club since im waka come back from im two-year loan waka for Bayern Munich.

The post Zidane say im need Bale appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Etebo Disappointed But Hopeful After “Terrible” Las Palmas Defeat

Philomina Ngozi

Dare Offers Scholarship To Five-Year Old Boxing Sensation Ayomide Adeyemo

Philomina Ngozi

Former Coach Sunday Oliseh optimistic Eagles will advance into round of 16

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy