Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Coach Adeyemo talk say Glory Ogbonna na sabi player

Moruf Adeyemo wey be the head coachee of Ibom Angels Football Club don come out to tok say, e sweet am with the way wey im girls take play the friend friend gbege against Abia Angels Football on Sunday.

The match shele for the Uyo township stadium and e end 2-1 in favour of Ibom Angels.

 

Assistant skippo of the team wey be Glory Ogbonna,  make sure say her team kpake the game with the powerful header wey she take score and Adeyemo don describe Ogbonna as ogbonge professional.

 

Meanwhile, Glory Ogbonna don go join the national team camp.

The post Coach Adeyemo talk say Glory Ogbonna na sabi player appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

EPL: Brighton vs Man. City Lineups & Team News

Philomina Ngozi

UCL: Dennis Bags Brace As Club Brugge Earn 2-2 Draw At Real Madrid

Philomina Ngozi

Super Eagles to face Cameroon in Round of 16

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy