Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Koscielny provoke Arsenal

Arsenal legend Ian Wright don para provoke tarsis b4 b4 Gunners skippo wey be Laurent Koscielny say e no get respect sake of wetin e post for im social media wen Bordeaux bin Unveil am.

For inside the Video Koscielny wey leave the Emirates Stadium after nine years on Tuesday, bin comot im Arsenal jersey to show im chacha team jersey for under.

 

The 33-year-old defender bin no gree follow travel go Arsenal pre-season tour and e make am clear say im wan go. Wright tok say dis one wey Koscielny do dey pain.

The post Koscielny provoke Arsenal appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Lobi Stars Unveil Ogunbote As New Head Coach

Philomina Ngozi

Ndidi Rules Out Leicester City Exit

Philomina Ngozi

Sunshine Stars is a blessing to me – Ibe

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy