Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Zidane na the Man for Real – Rivaldo

B4 b4 Brazil star Rivaldo tok say im dey expect Real Madrid to bam wella under Zinedine Zidane and e don ginger the club supporters say make dem never panic for now.

Real Madrid bin settle for 1-1 score draw with Real Valladolid dis weekend wey pass so as dem drop  the club first points for the second match of the club La Liga waka.

 

Even though say the season still dey early, the draw don make doubts wey dem carry over from last season dey dis season. Last Season see Real Madrid kolobi coachees Julen Lopetegui and Santiago Solari before dem come re-hire Zidane to come manage the team.

 

And Rivaldo tok say , dis waka come back of Zidane go dey enough to carry Real Madrid go back to where dem suppose dey after dem settle for third-place finish last season.

The post Zidane na the Man for Real – Rivaldo appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Ronaldo Hints He Could Quit Football In Next Year Or Two

Philomina Ngozi

COVID19: CAF postpones Champions League and Confederation Cup semis Indefinitely

Philomina Ngozi

International Friendly: Super Eagles to Play Brazil in October

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy