Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Covid-19: Premier League send plan give Club Doctors

Tori say the Premier League don send one seven-point plan give club doctors to helep fight the coronavirus and dem don warn players wey no dey listen to advice and leave the country say football will go continue without them if dem no fit come back.

One memo wey come from the top flight medical adviser show plenty number of measures wey club doctors suppose adopt to make sure say dem look after players.

Dem don tell dem say make dem strongly advise players make dem no travel , no only becos say na Government advice but also because of say the league want to avoid one kine situation where players no fit waka come back inside the country when matches go resume.

The post Covid-19: Premier League send plan give Club Doctors appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Igali Rates Nigerian Wrestling In 2019 Outstanding

Philomina Ngozi

Joshua’s Promoter Hearn Reveals Talks With Fury Camp Going Smoothly

Philomina Ngozi

Esu wants NPFL return, says delay alter season Calendar

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy