Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

ICC don charge some Cricketers

Skippo Mohammad Naveed dey among one of the three United Arab Emirates players wey dem provisionally suspend after dem charge dem under the International Cricket Council (ICC) anti-corruption code.

Naveed dey face plenty charges, including one  agreement to carry fix matches for the World Twenty20 qualifiers wey dey come up.

 

Im Fellow seamer wey be Qadeer Ahmed don collect akpako charge with six breaches of the code while batsman Shaiman Anwar dey face two.Dem get until 30 October to respond.

The post ICC don charge some Cricketers appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Falcons look to finish the job against Algeria, eye next round

Philomina Ngozi

Delta Force unveil Emmanuel Deutsch as new Coach

Philomina Ngozi

My Kyrie Shoe! Nigerian Basketball Star flaunts Her New Kicks

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy