Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

AFCON bound Cameroon player dey ginger for Chinese Super League

Cameroon international wey be Christian Bassogog don ginger im Chinese Henan Jianye to come from back and to kpokpo Beijing Renhe 2-1 on Sunday.

Bassogog bin level the score for im team after another African wey be Makhete Diop don put Renhe for front  for the 19th minute of the kasala . Chinese Super League clash.

 

The Cameroonian  no pay full 90 minutes as dem replace am two minutes before full time go reach. Dis kpake go be Beijing Renhe first away victory for the Chinese top division this season. Niw dem dey eighth ontop the table with four points after three games.

 

The 23-year-old Cameroonian go dey hope to score more wen im side waka o visit Hebei CFFC for their next game.

 

Many dey expect Bassogog to also ginger for im Country Cameroon for inside Egypt  2019 as dem dey ready to defend their title is expected for the 2019 Africa Cup of Nations in Egypt.

 

The Indomitable Lions dey the same group with Ghana, Benin and Guinea-Bissau dem.

The post AFCON bound Cameroon player dey ginger for Chinese Super League appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Chelsea Legend John Terry honing Super Eagles Prospect

Iheanacho Set For 10th Carabao Cup Clash Vs Man City

Sheffield United’s Norwood hopeful of fulfilling childhood premier league dream

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy