Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Another African Player wan come house come play

Players like Jordan Ibe, Chuba Akpom and co wey no gree play for naija don dey rethink am becos age dey go and the country wey dem born dem wey be England no get any intention to call dem enter team. 

Meanwhile, another African Player don dey consider am to play for im papa country and the player na Montpellier forward wey be Andy Delort, wey say im ready commit im international allegiance to Algeria and sharperly begin the process to take kolobi the nationality of the North African country.

 

Delort don play for France for beach football and also the U20 team once, but now e dey consider to play play for im mama home country.

 

To show say im serious to switch allegiance to the North African nation , e enter social media go tweet with the country flag on Saturday.

 

This season, the 27-year-old has contributed 13 goals and seven assists in 31 Ligue 1 outings for Montpellier, who are sixth in the table.

 

Tori say Delort no dey worry if im no make am enetr the Algeria Squad go the 2019 Africa Cup of Nations in Egypt.

 

Algeria dey group C together with Senegal, Kenya and Tanzania.

The post Another African Player wan come house come play appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Nantes Favourite To Sign Awaziem As Leganes Back Out Of Permanent Deal Due To Porto’s Asking Price

Philomina Ngozi

Why Ezekiel Bassey flopped at Barcelona – Mutiu Adepoju

Philomina Ngozi

Belgian Club Genk Ready To Up Bid For Dessers

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy