Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Barcelona still dey owe Liverpool almost two years after dem sign Coutinho

E fit don reach nearly two years since Philippe Coutinho make im big gbogiri waka from Liverpool go Barcelona but the Spanish club still dey owe plenty money to the banks.

 

Coutinho bin waka go join the Catalan outfit for inside the deal wey tori say fit reach £142m for January, 2018.

 

Things no work out well for the Brazilian for the Nou Camp and so the team come send am ontop loan waka go German Champions Bayern Munich.

 

Tori from inside Spain tok say Barcelona annual accounts wey show how much the club dey owe others within football and for there na Liverpool own stand out.

 

From the original Coutinho fee, dem say e still remain £84m wey dem go pay  paid.

 

Tori sef dey say dis outstanding debt dey related to bonuses.£24m of that amount dem consider am to dey due in the ‘short term’, although the accounts no provide any precise time-frame.

The post Barcelona still dey owe Liverpool almost two years after dem sign Coutinho appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Pep Guardiola Plotting Massive Double Deal For English Stars

Philomina Ngozi

Amodu Shuaibu Was Not Just A Coach, He Was An Agent – Osaze Odemwingie Exposes Late Super Eagles Coach

Philomina Ngozi

Training Watch: Super Eagles Strikers, Who’s Hot? Who’s Not? – Onuachu Tops Ighalo, Musa & Osimhen

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy