Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Bayelsa queens and Abia Angels to jam for friend friend gbege

After Delta Queens FC no gree play the Friend friend kasala with Bayelsa Queens FC, a day before dem go gbege demselves , the Restoration Girls Don sharperly arrangee another friend friend match. 

The NWFL Champions go dis time around play against Abia Angels FC, for inside Aba, Abia state.

 

The two sides go use dis gbege to test their players and know whether dem really dey ready for the cha-cha  football season.

 

Already the players and officials of Bayelsa Queens don already swear say dey go take any game wey dem dey play serious as dem wan be Champions for along time.

 

The kasala between  Bayelsa queens and  Abia Angels go shele on Sunday 19th of May,  2019, by 3 O’clock for afternoon for inside Aba.

The post Bayelsa queens and Abia Angels to jam for friend friend gbege appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Omeruo Joins Leganes On Five-Year Contract From Chelsea

Philomina Ngozi

Chelsea Ready To Sell Super Eagles star Kenneth Omeruo

Philomina Ngozi

Pochettino Rues Ref’s Penalty Denial In Spurs’ Defeat To Liverpool

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy