Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Chelsea na dirty team

Dem don carry the title of the dirtiest team for the history of the Premier League give Chelsea.

One chacha study wey Spreadex bin conduct show say the Stamford Bridge club dey top for the charts for their ill-discipline, while Derby County, on average, come in second.

 

Dem bin award Teams 10 points for one yellow card and 25 for one red card and as dem come add the sums e come see Chelsea kolobi plenty points wey reach 18,360 as dem run pass their  rivals.

 

For the table of total points, the second study focuse ontop averages, Everton, Arsenal and Tottenham waka for the Champions League places.

 

Manchester United bin finish outside the top four,and dem end up for fifth with 16,570, while West Ham come sixth.

 

Table-toppers wey be Liverpool bin like one of the more disciplined teams wey dey the Premier League main order as Jurgen Klopp side pull enter ninth for the all-time rankings.

The post Chelsea na dirty team appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Super Falcons’ star Faith Ikidi makes Swedish League team of the year

Gernot Rohr Excited To Play Bafana Bafana In Quarterfinal

Philomina Ngozi

Leicester’s Ndidi could miss Chelsea clash

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy