Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Fury fit enter one chance

Tori say UK Anti-Doping dey ready to shook eyes put for one farmer’ claim  say dem bin tell am lie  to take support  one high-profile case wey involve world boxing champion wey be Tyson Fury.

Fury and im cousin wey be Hughie bin test positive for  one steroid wey dem ban for February 2015, as e blame the result ontop the uncastrated wild boar wey dem eat.

 

The  farmer tok say de bin give am kpogiri wey reach £25,000 to tok say na him sell the meat give Team Fury,  but boxing promoter wey be Frank Warren don call the yarn wash.

 

Ukad no gree comment.

 

If dem shook eye put come find Fury guilty of tampering with the first shook eye, join the  positive tests dmem fit  result for eight-year suspension akapko.

The post Fury fit enter one chance appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

ORJI, OLADAPO, OGBUH: What An All-NPFL Super Eagles World Cup Squad Would Look Like

Philomina Ngozi

Championship: Mikel In Full Action As Boro Pip Reading, Ajayi’s Rotherham United Suffer Defeat At West Brom

Philomina Ngozi

WWE Monday night raw results

John Paul

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy