Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Fury wan fight for MMA

B4 b4 boxing heavyweight champion wey be Tyson Fury tok say im dey seriously consider to fiht one fight for MMA before the year go end and im say im dey look to the sport biggest star wey be Irishman Conor McGregor to helep train am for im first fight.

Fury also tok say im don already dey yarn with McGregor about heleping him to readt for im first waka enter mixed martial arts.E say Connor tok say im ready to train am anytime wey im dey ready and when e get time. Fury say im go take am up on the offer. ”

 

MMA na Sport wey dey tough but Fury don make am clear say im no dey fear to test himself for cage, and as always im get confido say im go come out victorious.

According to Fury , e say im come from long line of bare-knuckle boxing champions. so to wound or get blood for face or body no be new thing to am as all na part of im heritage.

The post Fury wan fight for MMA appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Troost-Ekong ruled out of Udinese vs Cagliari clash

Philomina Ngozi

Akpom on target in PAOK Saloniki’s win over OFI Crete

Philomina Ngozi

Napoli Beat Juventus On Penalties To Win Coppa Italia

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy