Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Na prayer for DR Congo an dem dey wait to know whether dem qualify

Democratic Republic of Congo manager wey be Florent Ibenge tok say im team bin face some kine issues before their Africa Cup of Nations gbege against Zimbabwe, wey wan scatter their chances to carry succeed.

Cedric Bakambu brace, join goals from Jonathan Bolingi and Britt Assombalonga bin result for 4-0 kondo akpako nacking of Chidzambwa boys on Sunday evening.

 

Ibenge say im team losses to Uganda and Egypt for their opening two fixtures bin complicate preparations for im side crucial encounter with the Warriors.

 

The East Africans dey wait and pray over the next 48 hours to take confirmento whether them go follow participate for the Round of 16 as one of the four best third-placed sides, or whether dem go pack their load go house.

The post Na prayer for DR Congo an dem dey wait to know whether dem qualify appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Go Round Coach Ani Relishes Away Win Against Gombe United

Lewandowski, Wife Donate €1m Towards Combating Coronavirus

Philomina Ngozi

Abdul Ningi blast Sport Ministry over refusal to sponsor Nigeria hockey team

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy