Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Rangers fall yakata but still dey top Group A

Enyimba don extend their 11 games without kpokpo for the Nigeria Professional Football League (NPFL) after dem they hammer Enugu Rangers 3-1 for the  Enyimba International Stadium, Aba on Sunday for their Matchday 17 fixture.

Ifeanyi Anaemena kolobi two goals while Conggo international wey be Jean-Marie Guera add one join to take helep the People Elephant kpokporise the Flying Antelopes for the Oriental Derby.

 

Rangers no happy with the result at all as dem don already lose  back-to-back issa hit to Bendel Insurance and Rivers United join the injury crisis wey dey the team .Na Theophilus Afelokhai dey for goal for Enyimba.

 

Meanwhile Enugu Rangers still dey top the NPFL Group A  table ontop 31 points from 17 games even with the yakata falling while Enyimba dey their back fo rsecond place with just three points less.

The post Rangers fall yakata but still dey top Group A appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Ikeme Thumbs Up Wolves Teammates On EPL Promotion

Philomina Ngozi

Scholes quits as Oldham Manager via Whatsapp after just 31 days in charge

Philomina Ngozi

Liverpool To Bridge Man City Gap By Signing This Star

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy