Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

B4 England footballer don enter one chance

Tori say B4 b4 footballer wey be Paul Gascoigne bin force imself to kiss one woman ontop her lips when e bin dey drunk ontop train.

Dem bin accuse the 52-year-old of  “unpleasant” sex assault on the service from York go reach Newcastle for August 2018. The b4-England star wey bin deny say im sexually assault anybody wether by touchery, tell police say im bin kiss one fat lady to helep boost her confidence.

 

Court say the woman wey come lay the complain dey in shock and say she dey vex.The jury hear say after im arrest, Mr Gascoigne wey dey live for Leicester, bin tell police say na just small peck for lips and say im bin no see am as serious matter at all.

The post B4 England footballer don enter one chance appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Ike Shorunmu speaks on his record transfer fee in the Nigerian league

Philomina Ngozi

Tennis: I need to work on my Confidence, says Mary Michael

Akashili makes final D’Tigress Roster for World Cup

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy