Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Federer still dey pursue gold

Roger Federer don announce say im go compete for next year Tokyo Olympics as e dey try see wether im go fit kolobi the men’s singles gold medal wey be the only major prize wey e never still kpake.

Federer don kolobi all four of the Grand Slam tournaments join the ATP Tour Finals wey e don kpake six times, but e still dey find how to kolobi the Olympic singles gold.

 

The 20-time Grand Slam champion don win one doubles gold together with im fellow Swiss wey be Stan Wawrinka for Beijing for 2008, but when e reach the London singles final for 2012 e chop am 6-2, 6-1, 6-4 for Andy Murray hand.

 

Federer bin no show for Rio 2016.Serbia Djokovic, and im rival Rafael Nadal, don come out to tok say dem go compete for Tokyo and now the three players don set the scene for highly competitive tournament.

The post Federer still dey pursue gold appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Klopp Reveals What Liverpool Signings Can Expect If They Move To Anfield This Summer

Philomina Ngozi

CAFCC: Horoya’s Nigerian Striker Sakin Eager To Stop Enyimba

Philomina Ngozi

Update: QPR Ebere Eze Doesn’t Need FIFA Clearance To Play For Nigeria Despite Representing England U20

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy