Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Dem don shift the NWPL 2019 chacha season kickoff

The management of the Nigeria Women Football League(NWPL) don announce say dem don shift the kickoff of the Nigeria Women Premier League 2019 season.

According to wetin the Chief Operating Officer wey be Alhaji Ayo Abdulrahman yarn , e say the shift dey compulsory sake of say five of the NWPL clubs no register for the season.

 

The clubs wey never register na defending champions Bayelsa Queens of Yenagoa, Dream Stars of Lagos, The Invincible Angels of Gboko, Heartland Queens of Owerri and Abia Angels FC.

 

The NWPL Chief Operating Officer don yarn say dem go give the five clubs grace reach Friday, July 19, 2019 to take sharperly go complete their registration and say those ones wey no meet the fresh deadline of July 19, 2019 go dey ineligible and the NWFL Secretariat go vex go do  fresh draw and ready the chacha League fixtures for those wey dey eligible only.

The post Dem don shift the NWPL 2019 chacha season kickoff appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

I am not Happy at Mainz 05 – Awoniyi

Philomina Ngozi

What Kelechi Iheanacho has brought to Leicester City

UNBEATEN! Super Falcons Crowned WAFU Champions

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy