Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

I no dey go any where – Coman

Bayern Munich Winger wey be Kingsley Coman don insist say im no dey even think am at all or now to waka comot for the Bundesliga champions dem.

Tori say big big clubs like Manchester City dey monitor the France international wey don make 11 league appearances for the Bundesliga champions for the league this season.

 

The French winger bin join Bayern from Juventus for 2015, before e come make im initial loan waka permanent for 2017, and e on tok say im dey more than happy to stay for the Allianz Arena.

 

Bayern go travel go visit league leaders wey be Borussia Monchengladbach on Saturday afternoon, where dem go try to see whether dem go fit close the four-point gap to the top of the table.

The post I no dey go any where – Coman appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Afeez Aremu and Ik Starts players to take pay cut due to covid-19

Philomina Ngozi

UCL Semi-Final Second Leg: Barcelona 4-4-2 Lineup Vs Liverpool

Philomina Ngozi

Aspire FC – Ifeanyi Ubah Feeders Clash In Anambra Sets Tone For Exciting State FA Cup Finals Today

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy