Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Make home-based players put mind for wetin dem dey do – Madu

Super Falcons Assistant coachila wey be Maureen Madu don come out to tok say e totori am as player wey dey house kolobi the young player award for the award night wey dem do for inside Lagos wey Nasarawa Amazon player Anam Imo carry go house.

Maureen say dis one don show say the NWPL don improve wella pass as e dey years ago and she don ginger other smallie players for the league to dey more dedicated and say make dem work harder so that dem sef fit kolobi more for their clubs dem and even for demselves.

The post Make home-based players put mind for wetin dem dey do – Madu appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Poland U-20 World Cup chance delights Emeka Chinoso

Philomina Ngozi

Ajibade joins Norwegian side Avaldsnes on a two-year deal

Plenty people follow France 2019 opening game

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy