Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Make una no expect too much from Guendouzi

France Oga wey be Didier Deschamps don hail smallie midfielder wey be Matteo Guendouzi but e don carry warning give say make people no too expect too much of the talented youngster.

 

The 20-year-old bin kolobi im first call up come the national side after the wound wey Manchester United Paul Pogba bin get.

 

Arsenal dey gbadun the combative midfielder and e don enjoy strong start to the chacha season as e dey put in excellent performance wey helep im side kpake one point against Tottenham Hotspur for the north London derby.

 

However, the World Cup-winning manager and player don move to lower expectations of the small boy so that pressure no go dey ontop im head.

The post Make una no expect too much from Guendouzi appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Super Eagles will leave South Africa with AFCON Ticket – Etebo

Ilechukwu relishes Heartland record breaking feat after ending Sunshine unbeaten

Philomina Ngozi

Omeruo Plays Down Injury Scare Ahead AFCON 2019

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy