Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Montenegro don pursue Coachie Ljubisa Tumbakovic

Tori say Montenegro don pursue their Serbian manager wey be Ljubisa Tumbakovic sake of say e no gree to take charge of im side European Championship qualifier kasala against Kosovo.

According to tori Tumbakovic, don come under pressure from the Serbian authorities dem for inside Belgrade wey no recognize the independence of Kosovo.

 

Serbia-born players wey be Filip Stojkovic and Mirko Ivanic also comot hand for the kasala. Montenegro football federation (FSCG) say Tumbakovic decision na surprise wey dem no like at all.

 

Dem play the Euro 2020 Group A match for Podgorica behind doors to take punish fans wey dey chant racist words against England players when dem play for March wey end 1-1.

 

Tumbakovic wey kolobi six league title and three domestic cups with Partizan for im homeland don dey in charge of Montenegro since January 2016.

The post Montenegro don pursue Coachie Ljubisa Tumbakovic appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

FirstBank Marches On, Brings The World To A Standstill

Philomina Ngozi

Scott Feels Slow Play Here To Stay

Lobi Stars Forward Alimi ready for new NPFL season

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy