Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Moses finally score to helep Fenerbahce finish well

B4 b4 Naija international wey be Victor Moses kolobi one goal as Fenerbahce kpokpo Antalyaspor 3-1 for one Turkey Super Lig kasala on Sunday.

The last time wey Moses go score na for their  3-2 kpake against Rizespor for March but with dis goal now the Chelsea winger wey waka come ontop loan Waka don end im  bad market for goals for the Sukru Saracoglu Stadium.

 

Moses play the whole 90 mins  as the Yellow Canaries kolobi their 11th win to take end the season for the sixth position ontop the table with 46 points from 34 games.

 

Meanwhile  Moses no go dey again Naija go show for the 2019 Africa Cup of Nations for Egypt wey go start on June 21 sake of say im don  retire.

 

The Super Eagles dey Group B together with Burundi, Guinea and Madagascar.

The post Moses finally score to helep Fenerbahce finish well appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Duru reveals battle for final U23 AFCON selection

Philomina Ngozi

2019 Ballon d’Or Odds: Cristiano Ronaldo Names The Reds Man Who Should Win

Philomina Ngozi

Alexandre Lacazette Highly Ambitious To Succeed At The Very Top!

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy