Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Oga Taylor no wan gree

Tori wey dey say Oga Gordon Taylor wey be the chief executive of the Professional Footballers’ Association, don tok say im no go take any cut to im £2million wage as e no gree shake body for the kasala wey dey over footballers dem salaries as dis coronavirus crisis continue so.

As e dey, so Taylor no gree shake body for yarn wey dey with league representatives dem over the possibility say make stars take pay cuts so that dem go fit helep the nation battle the COVID-19 outbreak.

 

Plenty tarsis don follow the 75-year-old wey don dey dis work since 1981 sake of the role wey im dey play for the tok tok to carry reach any agreement and as e dey so tori say Premier League stars ready to waka pass am so that dem go fit reach any agreement.

The post Oga Taylor no wan gree appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Jurgen Klopp Makes U-Turn On Future Of Awoniyi At Liverpool, Resumes Training With Liverpool

Philomina Ngozi

NPFL Championship Play-offs: Akwa United Pip IfeanyiUbah

Philomina Ngozi

Ghana’s Torgah, Korblah Lead In South-East Shootout Golf Championship

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy