Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Sturridge don collect akpako ban

B4 b4 Liverpool striker Daniel Sturridge don collect akpako ban from playing football for two weeks and dem don fine am £75,000 after deem find am gility of breaching betting rules dem.

 

Na six week ban dem bin give Sturridge but dem suspend four weeks and e go dey free to play again on 31 July.

 

The Football Association tok say dem go appeal against the dismissal by one independent regulatory commission of different charges wey show say e pass inside information over potential transfer for January 2018.

The post Sturridge don collect akpako ban appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Moses Set For First League Start For Fenerbahce

Free TwoSure Odds For Today April 7 2022

Philomina Ngozi

2019 AFCON: Justice Christopher expresses confidence in Super Eagles

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy