Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Super Falcons player kolobi league for Portugal

Naija attacking midfielder and Sporting Club de Braga of Portugal player wey be Uchendu Love Chinaza dey celebrate right there for inside Portugal as she helep her side kpake the league.

Uchendu don represent Naija for the 2016 FIFA U -20 Women’s World Cup and the 2017 WAFU Women’s Cup of nation and the 2018 .

 

She move go Portugal for 2018  and since then just dey ginger for Braga for the Campeonato Nacional de Futebol Feminino and finally dem don kpake their first title for the 2018/19 season so.

 

For April Braga  bin lose 4-2 give SL Benfica  for the Estadio de Maio and fail to qualify for  the final of the Portuguese Women’s Cup.

 

The naija attacker bin helep her side to 2-1 kimono for the first-leg for Lisbon, but Benfica manage overturn the deficit to advance enter final. But dem say who laugh last na im laugh pass and today Braga don Kpake the women League title for Portugal.

 

Now na to focus ontop preparation for World cup for France be the koko now.

The post Super Falcons player kolobi league for Portugal appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

AFCON Winner, Belmadi only African in FIFA Best Coach Nominations

Philomina Ngozi

Guardiola Extends Man City Deal Till 2021

Philomina Ngozi

Monaco new Manager Moreno will rule on Onyekuru’s Reported Transfer, after Winger endured torrid relationship with Sacked Jardim

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy