Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Who wan buy Sanchez o?

Gbajo gbanjo who go buy o, dis na the kine bell wey Manchester United dey ring as dem don turn  desperado to try find person wey go buy Alexis Sanchez dis summer.

The forward currently dey ontop loan waka for  Inter Milan and e never too tey wey Ole Gunnar Solskjaer  tok say Sanchez go soon come back Old Trafford come show im ginger and swagger dis summer.

 

The 31-year-old still get contract go reach  2022 ande dey collect reach £400,000 a week -and now na Inter Milan dey pay  three quarters of that kpogiri ds season.

 

Na the Chile international bin set up Inter equaliser for their 4-2  akpako nacking over  rivals AC Milan on Sunday night.

 

Na that game go be im first start since September a s e dey out with  ankle injury since three months now.

The post Who wan buy Sanchez o? appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Barcelona Unveil New Home Kit For 2018/2019 Season

Philomina Ngozi

Chelsea Striker Leaves For Germany To Complete Permanent Bundesliga Switch

Philomina Ngozi

Tokyo 2020: Super Falcons Off To Abidjan Today For Cote d’l voire Clash

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy