Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Women Rugby need plenty Support for Naija

Grace Kurah wey be board member of  Nigeria Rugby football federation and sabi woman for women rugby don yarn say the Naija Ladies try wella for the Las Vegas women sevens wey dem go and where dem reach the quarterfinals.

1. Naija Invitation 42 vs 0 New Mexico U

2. Naija Invitation 5 vs 25 Phoenix

3. Naija Invitation 15 vs  17 Chicago Lions Black

Quarterfinal against Rocky Mountain end 12-17.

 

Grace tok say the koko now na sponsorship dem need to helep dem achieve something.

 

Before the Las vegas Women sevens, the last time our Women participate for any international competition na for  2010 for Ghana where dem lose give  Tunisia for the final to win Silver.

 

Nigeria wan participate for the Africa Women’s Sevens 2019 wey also double as 2020 Olympic qualifiers.

The post Women Rugby need plenty Support for Naija appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Covid-19: BAL postpones kick-off of inaugural league

Philomina Ngozi

It’s a Privilege to Make the CAF APOTY List – Ighalo

Philomina Ngozi

Sotiminu boasts Air warriors will be out to win again once club Basketball return

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy