Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Naija get beta chance to do well for Poland 2019 – Etim Esin

Former Naija International midfielder Etim Esin don come out to tok say Naija U-20 team get chance to comot from group D wey get Ukraine, Qatar, and the USA join body.

 

E say Samson Siasia don make the U-20 dey attractive after their performance for 2005 World Cup where Mikel Obi and Taye Taiwo come out Second and third best players after Lionel Messi.

 

According to Esin, e say coachee Paul Aigbogun deserve make dem give am chance to do im work. E add join say na about time Naija kpake the U-20 World Cup and maybe e go finally happen for Poland 2019.

 

The b4 b4 Lokeren player insists say the team needs to work on top penaritie matter sake of say match fit enter extra time and say the coachila suppose know im takers and ready dem in case so that wetin happen for Niger 2019 no go repeat again.

The post Naija get beta chance to do well for Poland 2019 – Etim Esin appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Neymar: PSG Star Has Told Lionel Messi What Transfer He Wants This Summer

Philomina Ngozi

Rohr Hands Udoh Late Invitation For Eagles Games Vs Seychelles, Egypt

Philomina Ngozi

Sports without the blacks will be Boring, says Kevin Prince Boateng

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy