Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Nigeria vs Guinea: Make Eaglets get confidence – Obuh

The Naija Golden Eaglets go dey aim to reach the final of the Afcon tournament but dem gat comot Guinea for road first.

The Golden Eaglets waka enter the last four of the competition after dem kpokpo Tanzania 5-4 in their opening game, beat Angola 1-0 kondo come draw Uganda 1-1 defeating host nation Tanzania.

 

Meanwhile b4 b4 U-17 coachee John Obuh don advice the team to increase their confido level as dem dey prepare for the semi-final game against Guinea on Wednesday.

 

Manu Garba and im boys go dey hope to finish work after dem don kpake ticket enter the U-17 world cup wey go shele for Brazil.

 

Many people believe say dem go do well against Guinea as the way dem carry start dey different from the way wey dem don continue for the competition. Even though say the Eaglets conceed wella,dem make progress too.

 

Obuh say Manu Garba and the team waka so far for the U-17 Afcons totori am.E don advice Manu say make e forget pressure from house , make e just concentrate and ginger the players confidence to do well for the tournament.

 

Na Mali be the reigning champions two years ago.

The post Nigeria vs Guinea: Make Eaglets get confidence – Obuh appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Niger 2019: Nigeria’s Flying Eagles set for final camping

Super Falcons Arrive Austria For Pre- World Cup Camp

Philomina Ngozi

Kano Pillars new boy Kelly Kester confident ahead new season

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy