Cornerstone News – Crime News Daily, Accurate News in Nigeria 247 and Super Eagles
FeaturedSport

Senegal FA don confam Friend friend gbege with Eagles

Tori say the Senegalese Football Association presido wey be Augustin Senghor don confirm say the  Teranga Lions go jam the Super Eagles of Nigeria for inside friend friend game as dem dey ready for the 2019 Africa Cup of Nations for inside Egypt.

Na last week Nnayi ukwu Gernot Rohr bin tok after the draw for the competition say im side go play two warm up matches against Ghana and Senegal before the tournament proper friendlies.

 

According to Tori , both Senghor and presido of Naija Football Federation Amaju Melvin Pinnick don jam to discuss all the modalities wey concern the friend friend fixture and dem dey eager for the game to shele.

 

Head coachee of the Terangha Lions Aliou Cisse and Rohr dey for the meeting.

 

The two coaches go later jam to take decide where the game go shele and other important details dem.The Super Eagles go face Guinea,  Madagascar and Burundi for Group B.

 

While Senegal go gbege the Desert Foxes of Algeria,  Tanzania and Kenya for Group C.

The post Senegal FA don confam Friend friend gbege with Eagles appeared first onCornerstone News Nigeria.

Related posts

Millennial Women: Poker’s New Wild Cards

Champions League – Idowu’s Lokomotiv Moscow crashed out, Awaziem not listed for Porto

Erikson: Why I Turned Down Super Eagles’ Job In 2010

Philomina Ngozi

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy